Connect with us

Hi, what are you looking for?

Secular Music

Official Lyrics | Soja by Black Sherif

Black SherifGhanaian rapper – Black Sherif unlocks this brand-new single of his upcoming Album, ‘The Villain I never Was’ taken off his new hit, ‘Soja‘. Enjoy this vibely tune/Visuals and Lyrics from Ghanaian Blackooo.

 

 

 

Written By: Mohammed Ismail Sherif
Kwaku Frimpong

My mystery box is somewhere very near
I feel it inside me, I’m feeling very weird
Something wey I dey chase
For years back in the days
If you told me I would see this flag waving I won’t believe you
No!
Cause how far could I go (how far could I go)
HEYA!
I’m too close I can feel it
Something is vibrating
Inside me l’m celebrating
But outside them dey kill me
My own-self dey kill me (my own body, my own body)

My own anxiety
My inferiority what what what
Ah! Dem all dey kill me (dem all dey kill me)
And I don’t feel okay
My heart is beating so fast
So fast
So fast
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come

Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Cause you know how e be my shella
Streets getting colder
They bury my brother spirit he no fit stand proper he dey shake o
He no fit stand proper he dey shake o
It’s hard to believe my genna
You for see with your naked eyes I swear my papa
This season is a very dark one (this season is a very dark one o)
My own anxiety
My inferiority what what dey kill me
Dem all dey kill me
Dem all dey kill me
And I don’t feel okay

See also  NANKY - CLOUD 9 (OFFICIAL MUSIC VIDEO)

My heart is beating sooo fast
So fast
So fast
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o
Oh Soja Soja Soja Soja
Stand and beat your chest
Them dey come
Them dey come
Them dey come
No make them catch you off-guard
Don’t let them touch your skin o

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

You May Also Like

Celeb News

Nulla pariatur. Excepteur sint occaecat cupidatat non proident, sunt in culpa qui officia deserunt mollit anim id est laborum.

Lyrics

Lyrics Zagadat It’s your boy Eazi (Yeah) Oh my baby eh It’s King King Promise (Yeah) https://www.youtube.com/watch?v=vsWSjKbxVJs Baby girl me I no go lie...

Entertainment

Ghanaian singer/song writer Mista Myles earlier this month via social media announced that he will be releasing his first body of work later this...

Celeb News

Nemo enim ipsam voluptatem quia voluptas sit aspernatur aut odit aut fugit, sed quia consequuntur magni dolores.

HTML Snippets Powered By : XYZScripts.com
Verified by MonsterInsights