Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

Niashun – OK (Official Lyrical)

Niashun has finally released the official video for his song, and in terms of first impressions, he has nailed it. ‘OK’ is Niashun’s new single, an Afrobeat beauty poised to catapult Accra’s newest sensation to new heights. Without a doubt. His upbeat message, lilt, and preference for a choralesque refrain easily create an explosive atmosphere. And we enjoy it.

Mmmm ooooh oh oh

Elelele didi woyi woyi

wOO, Niashun

You don’t need to tell me what the

problem is

I sabi weytin be the matter (ah-

aah ah-aah)

Adwene no dey scatter

Ma pady, life no be sugarcane

Many things dey remind us of

some pain

But eno go be like this forever

So remember tothit your chest

and say

Mempaa aba

Everything will be OK

Eno matter what I’m

going through

Mempaa aba, mese mempaa aba

Everything will be alright

Everything will be OK

MIGHT BE INTERESTED: Niashun – OK (Official Video)

Mmmm be like you flow me

some filla

S3 wo ti pae wo aa udey take

painkillers

Cuz your problems be more than

a milla

Weytin you needi be plenty mulla

Cuz abrab) no dey taataa you

So many people wey them

daadaa you

So many things wey dey

bother you

Mmm but no maki anybody come

killi your energy

Cuz many people dey wey be

your frenemies

We bi students for life

See also  SHATTA WALE - ON GOD (OFFICIAL LYRICS)

ein academy

Mmm money no be

anybody allergy

So make you brighten up,

lighten up

Cuz every situation getti remedy

Eno go dey like this forever-ever

M3mpaa aba

Everything will be OK

Eno matter what you’re

going through

M3mpaa aba, chaley m3mpaa aba

Everything will be fight

Ooh yeah

What be the matter

Abi you know uno getti matter aa

aah aah

Aa aah aah (2x)

M3mpaa aba

Everything will be OK

Eno matter what you’re

going through

M3mpaa aba, chaley m3mpaa aba

Everythingwill be alright

Everything will be OK

If you enjoy our stories kindly join our community for more updates ☺️

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

You May Also Like

Celeb News

Nulla pariatur. Excepteur sint occaecat cupidatat non proident, sunt in culpa qui officia deserunt mollit anim id est laborum.

Lyrics

Lyrics Zagadat It’s your boy Eazi (Yeah) Oh my baby eh It’s King King Promise (Yeah) https://www.youtube.com/watch?v=vsWSjKbxVJs Baby girl me I no go lie...

Entertainment

Ghanaian singer/song writer Mista Myles earlier this month via social media announced that he will be releasing his first body of work later this...

Celeb News

Nemo enim ipsam voluptatem quia voluptas sit aspernatur aut odit aut fugit, sed quia consequuntur magni dolores.

HTML Snippets Powered By : XYZScripts.com
Verified by MonsterInsights