Connect with us

Hi, what are you looking for?

Secular Music

Bandana (Official Lyrics)Fireboy DML dropped another song from his upcoming album: Playboy

Adedamola Adefolahan, a Nigerian act and YBNL Nation signee known in showbiz circles as Fireboy DML, has release the track 2 song of his yet to release highly anticipated studio album tagged Playboy.The track two of Fireboy DML Album is Bandana feat Asake. Enjoy the song below as we include its lyrics too.

See also  Fireboy DML Confirms Release Date; 'Playboy' Album

Written by:
Adedamola Adefolahan, Ajibode Kehinde Olalekan, Peace Emmanuel Oredope

Bandana Official Lyrics

Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since OF
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me
1 no dey blow trees
Orin lo n vi mi lori
Music chose me
Just know this
And know peace
I dey lowkey
But I’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fii me slowly
Na the love wey I see
Na im wey give me liver I be ghetto boy I be sinner Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout s’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming
See me coming
Mo be’won ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money
I’m never weak

I never cease
Till eternity
I’m on fire
My legacy
Will nat die
My family Is for life
Where dem dey
Who dem be? (awon da!)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup
But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ’06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem dem know me
Na the love wey I see
Na i’m wey give me liver 1 be ghetto boy I be sinner Fear nobody only Jehovah
And i thank the lord I dey go far
Usain bolt, mo d’aleba
Shoutout S’awon temi ninu shitta
Bandana l’ori bi ti 2pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming

See me coming,
Mo gbe won ni is coming
Naiia boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshey Mr. Money

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

You May Also Like

Celeb News

Nulla pariatur. Excepteur sint occaecat cupidatat non proident, sunt in culpa qui officia deserunt mollit anim id est laborum.

Lyrics

Lyrics Zagadat It’s your boy Eazi (Yeah) Oh my baby eh It’s King King Promise (Yeah) https://www.youtube.com/watch?v=vsWSjKbxVJs Baby girl me I no go lie...

Celeb News

Nemo enim ipsam voluptatem quia voluptas sit aspernatur aut odit aut fugit, sed quia consequuntur magni dolores.

Entertainment

Ghanaian singer/song writer Mista Myles earlier this month via social media announced that he will be releasing his first body of work later this...

HTML Snippets Powered By : XYZScripts.com
Verified by MonsterInsights