Connect with us

Hi, what are you looking for?

Lyrics

LATER BY MR DREW FT KELVYN BOY-LYRICS

[Hook]

Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Alone, Alone

[Verse 1: Mr Drew]

Baby wait oh eeh
Everything be time
Baba God dey work oh hey (aaah aa)
This life no be race ooh eh ee
Nti medeɛ mbaa ya
Don’t be stressed o baby
Everything go source my lady eeh
Naa Norley
You know my life go be better
Don’t you leave me here today and come back later
Naa Norley
Odo wei deɛ mɛn cheley
Don’t you leave me here to stay
And call me later

[Chorus]

Bo nji elↄbi eee
Aah nlↄbi ee, don’t call me later
Bo dzi nlↄbi ee, nlↄbi ee
But if you leave me here alone
Mi nlↄbi ee don’t call me later

[Hook]

Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Alone, alone
Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Alone, alone

Anoda, well

[Verse 2: Kelvyn Boy]

Girl if you want to go
Tell me make I know
But don’t you come back o
I thought you said you no dey want my dough
Oh my baby No ooh
Why you do me so
Well, come see
When I turn big man for the country
Make you no dey try call me honey (lie lie)
I no give you one cédi baby
But, if you go dey, I go dey here
No be today, wey I dey pray
To make you my baby
Ooh odo bi ma baby
See you no go fi leave me

See also  GIDI GIDI (Officail Lyrics) Smallgod Feat Black Sherif, Tory Lanez
[Chorus]

Bo nji elↄbi eee
Aaaah nlↄbi ee, don’t call me later
You no fi call be later
Boji nlↄbi ee, nlↄbi ee
But if you leave me here alone
Mi nlↄbi ee don’t call me later

[Hook]

Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Make you no leave me alone
Alone, alone
Make you no leave me alone
Do you want to leave me alone
Make you no dey tear my heart oo
yeah

You May Also Like

Celeb News

Nulla pariatur. Excepteur sint occaecat cupidatat non proident, sunt in culpa qui officia deserunt mollit anim id est laborum.

Lyrics

Lyrics Zagadat It’s your boy Eazi (Yeah) Oh my baby eh It’s King King Promise (Yeah) https://www.youtube.com/watch?v=vsWSjKbxVJs Baby girl me I no go lie...

Entertainment

Ghanaian singer/song writer Mista Myles earlier this month via social media announced that he will be releasing his first body of work later this...

Celeb News

Nemo enim ipsam voluptatem quia voluptas sit aspernatur aut odit aut fugit, sed quia consequuntur magni dolores.

HTML Snippets Powered By : XYZScripts.com
Verified by MonsterInsights